Music

[MUSIC + LYRICS] Jlyricz – Bet On You Mp3 Download

Jlyricz - Bet On You


Song Information
Song Title: Bet On You
Artist Name: Jlyricz
Category: Music

Nigerian singer-songwriter Jlyricz who has been on a prolific run in 2024 releases his 5th single of the year; Bet On You. Bet On You is a smooth groovy Christian Afropop song inspired by 1 Peter 5:6-7. The song talks about total dependence on God & casting all our cares on Him and being ready to lose everything if He is not a part of it.

The song was written and composed by Jlyricz while budding hitmaker Spice Kay produced it and a long-term Jlyricz collaborator engineered the beautiful tune. Jlyricz says he has a couple of projects for the year and details will be revealed in due course.

 

Streaming link: https://ffm.to/jlyricz-betonyou

 

https://youtu.be/lSKjn_dq2sI

 

[Lyrics]

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose
Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose you

March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you
I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am
Every other day I put my eggs on you

Shey na me be dis
Wey been dey down
When my world was upside down
I no fit believe
How my life turned
From the dark times into the light
Everybody wey dey look down on me
All of them dey look up now
All the things wey been dey stop me
My God don turn around

Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time
Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time

You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Daddy
You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Father

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose
Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose you

 

March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you
I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am
Every other day I put my eggs on you
audio Bet On You by Jlyricz
Audio Player

DOWNLOAD MP3

What do you think about this song?

We want to hear from you all.

Drop your comments


Joshua Daniel

Nigerian based gospel minister CEO of Revelationmusik, a blogger, a social media manager and an entrepreneur. I have worked with so many notable names and award-winning artists in the Gospel genre of Christian music, both locally and internationally.

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Translate »
Close

Adblock Detected

Please consider supporting us by disabling your ad blocker